Jollification

Heartbeatsound.org Is your boy Damorhano

Damorhano! damorhano!


  • Ye ye


Is possible

Me my people

We go dey jolly

We don chase poverty

Commot for

Our own life o

Kiloyewa o

Ayoni

Ayo ni tiwa o

Kiloyewa oHuman perception

Ayoni

Ayo ni tiwa

Kiloyewa o

Ayoni


Just this yesterday

Dem chase my padi 

Commot for there

Say we no go

Fit to see our own do

Where the money

Where the dollar 

Se nan pariwo

For my padi

Pekole rikan se

To fima jade nibi

Kode sese 

Kopada bo'nle 

Lai gbarodan debi 

Wetin my friend

Go do o

Go do o

Go do o

Go do o

Go do se

Go do

Jeka jo sere po

Padi o

Padi o

Padi o

O possible

Mio wale je

Ki won fipa

Jekama jo

Sere wa loo

O oo


Is possible

Me my people

We go dey jolly

We don chase poverty

Commot for

Our own life o

Kiloyewa o

Ayoni

Ayo ni tiwa

Kiloyewa o

Ayoni

Ayo ni tiwa

Kiloyewa o

Ayoni


Kari

Tajese

Ri

Tajese

Ka ri

Tajese

Kayo

Wawari

Kola

Wawari

Ki alafia

Mafi wa sile

Ki ire

Wawari

Ola

Olatopo

Make everybody

Gather jo

Ki all the people

Le korin mi

Je kajo

Mukulu

Mukeke o

Oh o

Se lan jo o

Lan jo o

Lan jo o

Lan jo o

Lan jojo

Morhano

Oh o


Is possible

Me my people

We go dey jolly

We don chase poverty

Commot for

Our own life o

Kiloyewa o

Ayoni

Ayo ni tiwa o

Kiloyewa o

Ayoni

Ayo ni tiwa

Kiloyewa o

Ayoni


Is possible

Me my people

We go dey jolly

We don chase poverty

Commot for

Our own life o

Kiloyewa o

Ayoni

Ayo ni tiwa o

Kiloyewa o

Ayoni

Ayo ni tiwa

Kiloyewa o

Ayoni

Comments

Popular posts from this blog

Appreciation

Collection